BUHARI IS A BOSS ⚡️⚡️⚡️⚡️ TINUBU A PUPPET🤣😂🤣🤣 AMERICAN TRUE LIES REMAKE🤣😂🤣😂
Manage episode 429186234 series 3471759
As BOSS Buhari be😁😁 e fess fine MTN 5.2 billion dollars for insolence😂🤣😂😂 dem b no block 200,000 MTN lines as instructed, Jacob Zuma show dat yia b4 BUHARI gree collect 3.2 billion dollars😂🤣😂😂 Nija b dey do tins, dey build tins, dey run tins😍😍😍😍 Even Covid 19 collect😂🤣😂😂 we dey house dey collect salaries♥️♥️♥️♥️ The OLORIBURUKU YORUBA MAN CALLED TINUBU CON ENTA😂🤣😂🤣 DANGOTE start fugazi as work🤣😂🤣😂 we dey import fuel😂🤣😂🤣 meanwhile, dem script nor remember say badoo dem HOUTHIS don block road🤣😂🤣🤣 wia dem ship dey pass come drop d imported fuel we wan know🤣😂🤣😂 strat to round trip our crude😂🤣😂😂 gee d FOOLS una b jus small Fuga😁😁😁😁 once dey showcase Davido qbi qny akproko story lai dis😂🤣😂😂 unq don gather dey vibe am😂🤣😂🤣 Well, God gee una sense 4 Africa, na to use qm remain jare 🙏🙏🙏🙏 SEYI VIBES DON SING AM SHA😁😁😁😁 BACK TO SENDER NA ATTACK⚡️⚡️⚡️⚡️ Pls listen, add ur thinkings as u epp share. ❤️❤️❤️❤️🇳🇬🇰🇪🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzosrunnings #freepalestine #moots #affritude #congo #nigeria #sudan #africa #world
NB: BENJAMIN OLASUNKANMI OLAMIJULO #60 billion
OYETUNDE FADELE #64 billion
TAYO OTUBANJO calculate ur money😁😁
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
251 episoade