show episodes
 
A spin off of sir lenzo's memoirs. How we react in situations tells a lot about who we truly are. Personally, all my life, I have been called many names, some I like, some I do not like but most importantly Sha, na Dem get Dem mouth. If u ever want to listen to a good story, Pls click play and let's see who I'll be to you. Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
  continue reading
 
Shirin Dandalin Siyasa, yana tattaunawa tare da tafka muhawar kan al’amurran siyasa da ke faruwa a kasashen duniya, da batutuwan da suka shafi al’umma kai tsaye, wanda Bashir Ibrahim Idris ke jagoranta. Wannan Shirin na zuwa ne a karshen mako Ranar Assabar da maimaci a ranar Lahadi a Shirye Shiryen Safe da Yamma.
  continue reading
 
Artwork

1
All About Nigeria

All About Nigeria

Unsubscribe
Unsubscribe
Lunar
 
This podcast aims to help listeners gain a better understanding of Nigeria’s history, politics, its infrastructure as well as the issues in the country. We want to stir up a fire within the hearts of our listeners to propel them to take action whether it includes speaking up for what is right in their immediate communities or taking large scale action. We believe that through open discussion and collaboration, change can truly begin to happen.
  continue reading
 
Artwork

1
Pod Save Nigeria

Emmanuel Ogungbemi

Unsubscribe
Unsubscribe
Lunar
 
Emmanuel Ogungbemi hosts the Pod Save Nigeria podcast. He has a PhD in Chemical Engineering and is passionate about Nigeria. In his podcast, he talks about Nigeria, the Nigeria people, the politicians and how to improve the current state of the society. All episodes stand alone, so you don't have to worry about missing an episode. Subscribe to know more about Nigeria and get notification about future updates. Send in a voice message: https://anchor.fm/podsavenigeria/message. Subscribe for up ...
  continue reading
 
Loading …
show series
 
ACCORDING TO THE SELF APPOINTED SPOKENSPERSON OF THE AFRICAN BROTHERHOOD NIG🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 CHAPTER😁😁😁😁 BASED ON DIS FUEL MATA!!!!!! NIGERIANS: we cannot keep pressure and throwaway treasure We cannot keep what we have when we have what we NEED⚡️⚡️⚡️⚡️ DIS WORKING 4 SATAN I NOR DEY ABEG ABEG ABEG ABEG🤣😂🤣🤣 EVERYBODY KNOW SAY WE NEED BUHARI🤣😂🤣😂 SUFFER NEVA …
  continue reading
 
SATAN simply came to his domains😁😁😁😁 Nija🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 as 1 of its HQs🤣😂🤣😂 complain that in the service of HIM WHO MUS BE OBEYED😂🤣😂🤣 based on Chosen🤣😂🤣😂 we nor dey pay enough😁😁😁😁 NOW ALL PASTORS, ALL TOUTS, ALL SOLDIERS, ALL POLICEMEN, ALL HUSTLERS, ALL HUMANS IN AFRICA📢📢📢📢 WE. NOR DEY TRU TRU PAY MORE!!!!!!!!! LAI DIS DATS IS😂🤣😂😂 NA MAKE GOD CUM DOWN W…
  continue reading
 
As described in Title🤣😂🤣😂 enough tokings🤣😂🤣🤣 d sufferings is REAL!!!!!! TINUBU AHMED BOLA Playings need OTOGE📢📢📢📢 WE ALL NEED SORO SOKE🤣😂🤣🤣 ACTIVATE ITALAWA IMMEDIATELY ALL OMO OLOGOS♥️♥️♥️♥️🇳🇬🇵🇸🇰🇪🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #sirlenzo #sirlenzosrunnings #moots #affritude #nigeria #africa #freepalestine #world #us #russia #sorosokeotoge #protest Hosted on Acast. See aca…
  continue reading
 
According to sightings today 09/09/2024 🤣😂🤣😂 Nigerians are sti LAMENTING😂🤣😂🤣 INSTEAD OF COMPLAINING BY PROTESTING🤣😂🤣😂 WE NOR DEY BURN OUR INFRASTRUCTURES DIS YEAR⚡️⚡️⚡️⚡️ BUT THE MADNESS MUST BE ON SHOW, BE RECORDED, BE VARIOUS, BE NIGERIAN, BE VERY MED GAN😂🤣😂😂 OUR PROTEST MUST MATCH OUR SUFFERINGS😂🤣😂🤣 To Nigerian Police and all the security forces…
  continue reading
 
ILERIOLUWA OLADIMEJI ALOBA aka MOHBAD😇😇😇😇 was killed sept 12th, 2023⚡️⚡️⚡️⚡️ Na omo oro dem nor let dem sweep am under the carpet🤣😂🤣🤣 yet Nigerian Ploce dey wyn Jesus on d mata🤣😂🤣😂 4 days to the anniversary of his killing!!!!!!! Justice is now unknown in Nija, corruption everywia, sufferings unlimited on our lives😭😭😭😭 well, dis 2024 wey we say we n…
  continue reading
 
Lying takes intelligence🤣😂🤣😂 When persin wey lack intelligence con dey lie😂🤣😂🤣 its a TINUBU TAB of d zionists🤣😂🤣😂 while e dey away, eim Oga BILL GATES b dey carry dem boy ALIKO DANGOTE around dem recently acquired country Nigeria🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂😂 Tinubu increase fuel price(Bill Gates say we nor dey pay enough) so global price affect us😁😁😁😁 to see fuel, …
  continue reading
 
Despite God's blessing everywia on the Afrcan continent😍😍😍😍 we are SLAVES OF THE WEST🤣😂🤣😂 Its 1 tin to think am but say na reality wey dem dey run us arrogantly daily 4 dat mata as we are lai dis😂🤣😂🤣 GOD ABEG, EPPPPPPP😭😭😭😭 D mata rish to cry b4😂🤣😂😂 but say na we NIGERIANS🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬dem dey run😂🤣😂😂 na comedy, sake of say dem know us, as savages😂🤣😂😂 dey…
  continue reading
 
Sheikh Muiz Bukhary takes us on an awe-inspiring journey into the physical and inner beauty of the Prophet Muhammad ﷺ. Delivered at the Wellawatte Jumu'ah Masjid in Colombo 06, Sri Lanka, this powerful and poetic sermon paints a vivid picture of the Prophet’s radiant appearance, dignified presence, and unmatched character.…
  continue reading
 
I watch SATAN e sef dey tok😂🤣😂😂 BILL GATES dats is💀💀💀💀 Eim say e get the vitamins dem don develop FOR PREGNANT WOMENS📢📢📢📢 doses dem don SUPPLY LAI DIS📢📢📢📢 e explain Y d women need am😂🤣😂😂 make dem 4 nor die😁😁😁😁 MY OWN BE SAY😂🤣😂😂 WHO NEVA GET BELLE DEY KNOW WETIN GOOD FOR AFRICAN WOMEN WEY GET BELLE???? AS AS HOW😂🤣😂🤣 Tgis dem depopulation nor b joke🙏…
  continue reading
 
1 DAY BUSHMEAT GO HUNT THE HUNTER📢📢📢📢 Afrobeats run am sinccccce😁😁😁😁 Nija Ninja e sef and 2 baba sing am( sound sultan of blessed memory) ⚡️⚡️⚡️⚡️ Dat song na d new action fim in Zamfara lai dis🤣😂🤣🤣 The people as the bushmeat gather go find dem problem for inside forest🤣😂🤣🤣 gee dem bera beatings🤣😂🤣🤣 who police and army dey fia oh🤣😂🤣🤣 wo, our proble…
  continue reading
 
WE ARE ALL SPIRITS!!!!!!😂🤣😂🤣😂😂😂😂😂😂 so dia 4 our communication is spiritual😂🤣😂😂 weda u like or u nor like😁😁😁😁 spirituality is now the everyday relating with oursefs in peace and love😍😍😍😍 showing understandings to oursefs😁😁😁😁😁 respecting the right to exist for all 😂🤣😂🤣 because we are all most important!!!!! NOBODY IS USELESS🤣😂🤣🤣 Na ZIONISTS be d only…
  continue reading
 
Nigerians🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬😂🤣😂🤣 we can like to booooooooze🤣😂🤣🤣 dem neva born who eim fada go say make we nor drink🤣😂🤣🤣 O YES o😁😁😁😁 but we need ADD sense to the mara make e nor go start mata wey be casala ontop enjoyment wey merryment be🙏🙏🙏🙏 nor b spiritism be d episode discussion🤣😂🤣🤣 nor be we go tell anybody how to run am😁😁😁😁 but spirituality of the running…
  continue reading
 
IN FACT🤣😂🤣😂 I SIR LENZO DOUBLE DARE THE WHOLE AFRICA JOIN 🇳🇬🇰🇪🇬🇭🇿🇦and all oda flags 🤣😂🤣🤣 I DARE UNA FADA TO BULLY ZIONISTS😂🤣😂🤣 NA DEM DEY RUN UNA SUFFERINGS🤣😂🤣😂 GO DEY BULLY MONEKEYS😂🤣😂😂 FACE D BABOONS IF UNA GET MOUTH JOR JOR JOR JOR😂🤣😂🤣 make una start to dey reason pay back to BOLT drivers oh!!!!!!!! IF U LIKE U LISTEN JARE🤣😂🤣🤣 GOD ABEG🙏🙏🙏🙏 GOD A…
  continue reading
 
In the days of BUHARI AS PRESIDENT😍😍😍😍 We nor get refinery, we sti dey see PETROL buy💃💃💃💃 as EMPERROR ENTA😂🤣😂😂 Incompetence take ova, zionism called capitalism, cooperations as owners of our humanity wey TINUBU b cult leader😂🤣😂😂we dey pay more for fuel con dey pay even more 4 SUBSIDY😂🤣😂🤣 na BUHARI build power DAMs to generare electricity😁😁😁😁 but no…
  continue reading
 
The first principle of our humanity is FOOD😂🤣😂😂 In dis times of the EMPERROR MAGINIFICENT😁😁😁😁 the EMILOKAN of we the YORUBAS😂🤣😂🤣 the OVERWISE AGBAYE🤣😂🤣😂 story teller 4 d gODS😂🤣😂🤣 Awon iyen ZIONISTS🤣😂🤣😂 TINUBU AHMED BOLA📢📢📢📢 THE TAB OF ZIONIST CONTROL⚡️⚡️⚡️⚡️The update dey inside the podcast😂🤣😂😂 epp me 📢📢📢📢 well abeg🙏🙏🙏🙏 na food matas so na most ser…
  continue reading
 
According to the news!!!!!!! The crown prince of SAUDI😁😁😁😁 the most important, chief middle eastern puppet of the evil ZIONIST😂🤣😂🤣 dey fia assasination for e doings🤣😂🤣😂 devil don jam deep blue sea😂🤣😂🤣 THE PEOPLE ARE COMING FOR ALL YOU EVIL DOERS AS LEADERS🤣😂🤣😂 Pls listen, make we stop to dey LAMMENT and start to COMPLAIN😂🤣😂🤣 God bless u as u listen…
  continue reading
 
According to the news🤣😂🤣🤣 The council of state don agree with the agenda of the propaganda as a meeting🤣😂🤣😂 with the vote of so called confidence😂🤣😂🤣 on the INCOMPETENT ADMINISTRATION OF TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF ZIONIST ON OUR SOULS💀💀💀💀 😁😁😁😁 i gaz gee the evil spirit full respect🤣😂🤣😂 Na my friend chop I chop wey b farmer i call start the mara jare…
  continue reading
 
BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! According to sayings from the BIBLE😁😁😁😁 The KING JAMES VERSION AND CO LTD🤣😂🤣😂 we suppose SUFFER FOR WORLD😂🤣😂😂 ENJOY FOR HEAVEN😁😁😁😁 This has been ISLAMICALLY CONFIRMED on our lyfs by the senior EVIL cabinet member of Obi 1 kanobi gormet of EVIL 😂🤣😂😂 THE EMILOKAN E SEF😂🤣😂🤣 THE OLORI EBI OF THE YORUBA…
  continue reading
 
LUCIFER PROPHESY as episode is on my runnings lai dis🤣😂🤣🤣 REINCARNATION AND THE CUP OF FORGETFULNESS( not the title of the said episode🤣😂🤣😂 but a discussion from the episode😂🤣😂😂 u gerrit????) 😁😁😁😁 na wetin dey dis episode but nor b sti d title of dis episode u sef gree😂🤣😂😂 since una like amebo pass me😂🤣😂😂 u o gaz click play to know o😂🤣😂🤣 if u like …
  continue reading
 
NOBODY WAN PKIE BUT EVERYBODY WAN GO HEAVEN😂🤣😂😂 WE IN THE SOUTHERN PART OF NIGERIA🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 YORUBA, IGBO, ISOKO, BENIN, PORTHARCOURT IN FACT ALL OF US FAILED DIS PERIOD OF PROTEST😂🤣😂😂 PROTEST ABI WALK OF LAMMENTATIONS😂🤣😂😂 WE NEED FACE OUR FEAR SHA, THE BONDAGE WE DEY NA SEF MADE😁😁😁😁 DANGOTE DEY CLAIM OWNERSHIP OF LAGOS LAI DIS😂🤣😂😂 DUTY FREE FOREIGN …
  continue reading
 
Dangote is the CONFAM CABAL😂🤣😂😂 Guy gat stories😂🤣😂😂 Our Dangote refinery suppose gee us fuel in May😂🤣😂😂 June stories show, July stories dem act am😂🤣😂😂 AUGUST stories we dey run lai dis as authentic fools of zionist God b dat abi😂🤣😂😂 NIGERIANS CARRY FEAR OF SOME PEOPLE OH!!!!!!!! ESPECIALLY WE SOUTHERNERS😂🤣😂🤣 We are so entitled yet so shameless in f…
  continue reading
 
TOK NA WATER🤣😂🤣🤣 ACTION NA BLOOD🤣😂🤣😂 DEM CARRY WATER GEE US😂🤣😂🤣 UNA CON DEY SAY D FLOODING 2 MUSH🤣😂🤣🤣 DEY COLLECT OUR BLOOD WEY OUR HUSTLE BE JOIN SEF🤣😂🤣😂 WE DEY INSIDE TUBE TO DEM😂🤣😂😂 DEM DEY REMOTE OUR MATA AS MOST INFLUENTIAL 😂🤣😂😂 E YEN OUR ZIONSTS😂🤣😂😂 DANGOTE SELL OUR FUEL GO ISREAL!!!!!!!!!!!!!!!! BLASPHEMY 💀💀💀💀 ORIGINAL HARAM!!!!!!!!!!!!! U S…
  continue reading
 
E RISH MAKE YORUBA RONU🤣😂🤣🤣 IWA LAYE😁😁😁😁 In dis episode, we jus b dey vibe to OSUPA AND REMI ALUKO song for base😁😁😁😁 the lyrics even play inside 4 una🤣😂🤣😂 na doings b lyf not stories😂🤣😂😂 TINUBU CON DEY SELL THE BEASTS WE NIGERIANS BE😂🤣😂🤣 PLENTY STORIES🤣😂🤣😂 The water wey tok b con dey cause actuall flooding for the whole wrold😂🤣😂😂 world bank and IMF…
  continue reading
 
In the days of PRESIDENT MUHAMMADU BUHARI😁😁😁😁 #covid was the evil ravaging the world🤣😂🤣🤣 The west and America were in tears, China sef worry, everywia sorrows😭😭😭😭 BUT 4 NIJA DAT YIA 😍😍😍😍 GROVINGS WE BE DEY NA, BUHARI BE DEY PAY SALARIES WHILE WE DEY HOUSE DEY EMJOY💃💃💃💃 WE BE NOR GET REFINERY, NO P🤣😂🤣😂 WE STI NOR SEE FUEL SCARCITY😂🤣😂🤣 ENTA THE OLORI…
  continue reading
 
August don show😁😁😁😁 Tinubu lies nor gree stop🤣😂🤣😂 world bank don promise us another money😂🤣😂🤣 if dem born us well we protest 🤣😂🤣😂 court tok another tin😂🤣😂🤣 NIGERIAN ELITES ARE BEING HUNTED🤣😂🤣😂 IFEANYI UBA DON WAKA FOR LONDON LAI DIS, WIGWE WAKA FOR AMERICA😂🤣😂😂 running from the deep blue sea we be😂🤣😂😂 into the waiting hamds of DEATH STAR ABROAD 😂🤣😂😂…
  continue reading
 
The root cause of our suferings is ENERGY 😂🤣😂🤣 Buhari build Dangote refinery finish in eim time🤣😂🤣😂 DANGOTE AND E ZIONISTIC FRIENDS😂🤣😂🤣 BILLIONAIRE SAVIOURS OF NIGERIA🤣😂🤣🤣 THE OWNERS OF AFRICA🤣😂🤣😂 Legal papers of ownership dey zionist dem hand join sef😂🤣😂🤣 TIE OUR HUMANITY TO THE WAR OF DOSE YEARS🤣😂🤣😂 AS OUR FEAR IN THE PRESENT dis 2024🤣😂🤣😂 U sef l…
  continue reading
 
Loading …

Ghid rapid de referință